LYRICS: Solidstar – Wicked

LYRICS: Solidstar – Wicked

(Intro)
Shaaba, Micon, Yeah yeah

(Verse 1)
All my fans wey dey para for me
Am so sorrry
Na the girls dem carry me go yo oh
My fans wey dey para for me
Am so sorry, dem still dey carry me go oh
See 4 Reasons Why Reekado Banks Will Survive Outside Mavin Records
Wetin a man go do without the girl dem
The girls are made for the man dem
Chai body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah

OTHER INTERESTING POSTS ON POWEROFNAIJA   LYRICS: Yung6ix – Ferragmo (Ankara)

(Chorus)
Wicked wicked, girl your body is wicked
Wicked wicked, girl your body is wicked
Speechless Speechless, for your booty am speechless
Speechless am speechless, for your body am speechless

(Hook)
Chai, Ojekeje, Orekete, yeah yeah
Omalicha, baby nwayo, okpekete, ojekeje, omalicha
Baby nwayo, oh oh oh
Shabba, Micon, ojekeje, orekete, ojekeje, omalicha, baby nwayo

OTHER INTERESTING POSTS ON POWEROFNAIJA   LYRICS & INSTRUMENTAL: Chidinma – Love Me

(Verse 2)
Mama say make I no go
Say let the girls dem loco
But my spirits no dey lie oh girl
I have found something in you oh baby

(Chorus)
Wicked wicked, girl your body is wicked
Wicked wicked, girl your body is wicked
Speechless Speechless, for your booty am speechless
Speechless am speechless, for your body am speechless

(Hook)
Chai, Ojekeje, Orekete, yeah yeah
Omalicha, baby nwayo, okpekete, ojekeje, omalicha
Baby nwayo, oh oh oh
Shabba, Micon, ojekeje, orekete, ojekeje, omalicha, baby wire

OTHER INTERESTING POSTS ON POWEROFNAIJA   DOWNLOAD MP3: Solidstar Ft. Mr Real – Allow Me

(Verse 3)
Am feeling funny
Looks like am horny
Chai
Body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah

(Outro)
Chai, Ojekeje, Orekete, yeah yeah
Omalicha, baby nwayo, okpekete, ojekeje, omalicha
Baby nwayo, oh oh oh
Shabba, Micon, ojekeje, orekete, ojekeje, omalicha, baby nwayo

I'm a Content writer for 5+ years. Firmly believes there is no such thing as too many pop culture references. I takes pride in the fact that i consumes media content like Pacman would consume his tiny dots.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.